Still on same mata, na Omoyele Sowore carry protester dey protest for wi decision headquarters, say make wi oga presido resign.
Di senior man fry, fry mouth unto many tins for di Democracy day protest wey dem do for Abuja.
According Sowore, security zero, food sef nor dey, say, Nigerians don lost dia democracy and dey demand back from di gorment.