NANS Plan protest on Monday for Oyo state Students, Teachers wey jaguda kidnap
By : Jolayemi Olajide Meanwhile, Presido of National Association of Nigerian Students, Akinteye Babatunde, don announce give student across obodo naija say on Monday, all of dem go come out do we nor go gree, we no go gree protest for di release of Oyo State students wey Jaguda boys over di kidnap. For one invitation wey im release on Friday, Akinteye talk say di steady maltreatment wey dey jaguda […]