Super Eagles Captain

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Iwobi Go Wear Super Eagles Captain Band Against Guinea-Bissau

By: Mariam Ajayi Fulham midfielder, Alex Iwobi, go wear di Super Eagles captain band tonight as Nigeria face Guinea-Bissau for dia second 2027 AFCON qualifier. Regular captain Wilfred Ndidi go start di game from bench, as Iwobi go take charge of di midfield and lead di team against di Djurtus. Iwobi, wey be 30 years old, don become Nigeria most-capped active player after e make im 102nd appearance for di […]

todaySeptember 29, 2026 12

Sports

Ndidi Assure Super Eagles Say Mistake No Go Happun Again

By: Mariam Ajayi Super Eagles captain, Wilfred Ndidi, don give strong assurance say di team no go repeat di mistakes wey cost dem during di last World Cup qualifiers. Ndidi say di Super Eagles dey fully focused and ready to start di 2027 AFCON qualifiers with strong performance against Madagascar tonight for Uyo. E say di first game important well-well because good start go give di team di confidence and […]

todaySeptember 25, 2026 13

Sports

Former Eagles captain Ekong confess say Watching World Cup for TV dey pain body

By Oluwatosin Ibrahim Former Super Eagles captain William Troost-Ekong don drop bumbshell  shame wear am agbada, and caftan as super eagles nor qualify for di world cup. Im yarn dis one during one media tuk, tuk on tuesday for social media post. Ekong explain say normally, Super Eagles na di akpormiemie of any international competition and, as dem nor go dis one, say di world cup nor too sweet.  

todayJuly 8, 2026 46 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds