Sports

Former Eagles captain Ekong confess say Watching World Cup for TV dey pain body

todayJuly 8, 2026 29 8 1

Background
share close

By Oluwatosin Ibrahim

Former Super Eagles captain William Troost-Ekong don drop bumbshell  shame wear am agbada, and caftan as super eagles nor qualify for di world cup.

Im yarn dis one during one media tuk, tuk on tuesday for social media post.

Ekong explain say normally, Super Eagles na di akpormiemie of any international competition and, as dem nor go dis one, say di world cup nor too sweet.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds