Super Eagles

40 Results / Page 5 of 5

Background

Sports

Chelle Sure Say Super Eagles Fit Bounce Back for World Cup Qualifiers

Super Eagles head coach, Eric Chelle, don talk say e still dey hopeful say Nigeria go fit turn things around for di 2026 FIFA World Cup qualifiers wey don start rough for dem. Right now, Nigeria dey sit for fourth position for Group C with just seven points from six matches, six points behind group leaders South Africa wey don gather 13 points. Rwanda and Benin Republic dey one point […]

todayAugust 26, 2025 44

Sports

Super Eagles Hammer Côte d’Ivoire 3–0 as Dem Begin Title Defence

Super Eagles don begin dia title defence for di 13th West Africa Deaf Football Tournament with serious fire, as dem knack Côte d’Ivoire 3–0 for inside Moshood Abiola National Stadium, Abuja, on Thursday. Even though first half end goalless, second half na different story as naija boys wake up and fire three correct goals wey leave di Ivorians confused. Di win na bold statement say Nigeria no come play, dem […]

todayAugust 22, 2025 34 5

Mokoena

Sports

2026 WCQ: South Africa Fit Lose Points For Using Player Wey No Suppose Play

Bafana Bafana wey be South Africa team don jam wahala for dia road go 2026 FIFA World Cup sake of yellow card gbege wey concern dia midfielder, Teboho Mokoena. According to wetin majic828.co.za talk, tori dey fly say Mokoena no suppose play for Bafana Bafana matchday 5 game against Lesotho, and e fit affect dia chance to qualify. Mokoena chop yellow card for dia first match wey dem play against […]

todayMarch 25, 2025 764 59

Raphael Onyedika

Sports

2026 WCQ: Onyedika – ‘Super Eagles Go Show Zimbabwe Say Dem Ready, Keep Eye for 2026 World Cup

Naija and Club Brugge midfielder, Raphael Onyedika, don tell Completesports.com say Super Eagles don ready wella, dem dey determined and dem focus to collect full three points for today 2026 FIFA World Cup African Qualifiers Group C matchday-six game wey go shele against Warriors of Zimbabwe for Uyo. Super Eagles dey for fourth position for Group C with six points, as South Africa dey lead with 10 points. Benin Republic […]

todayMarch 25, 2025 552 86 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds