TAX

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Collobi ₦1.3 Trillion From Tax For 2024 – Govo Sanwo Olu

Governor Babajide Sanwo-Olu share update say Lagos State don make about ₦1.3 trillion as internally generated revenue for 2024. Im yan dis one as e speak on Wednesday for opening of 159th Joint Revenue Board meeting for Lagos. Sanwo Olu explain say di money growing na based on gornment investing for digital tax system and expand how dem take collect tax across di state.

todayApril 23, 2026 18

Lagos

LIRS Extend Tax Return Deadline To 14 April

Lagos State Internal Revenue Service (LIRS) don extend di deadline for individual annual tax returns from 1 April go 14 April 2026. Di Head of Corporate Communications, Monsurat Amasa-Oyelude, na im tuk dis one for statement, say dem do dis to give pipo more time to complete di tax returns process. You sabi say, di federal gornment don already say every Nigerian gatz file tax returns by 31 March under […]

todayApril 1, 2026 21

National

“Non-oil money jump 40%, reach N20.6 trillion” – Presidency

The Presidency don talk say Nigeria dey on correct path to meet di yearly non-oil revenue target wey dem set. For one statement wey dem release on Wednesday, di Special Adviser to di President on Information and Strategy, Bayo Onanuga, talk say new figures don show serious increase for non-oil money wey government dey collect, all thanks to fiscal reforms, better tax compliance, and digitised revenue systems. Di statement wey […]

todaySeptember 4, 2025 35

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds