Taxes and Levies

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Lagos-Lawmakers-Back-New-Bill-To-Put-All-Taxes-Under-One-Basket.jpg

Lagos

Lagos Lawmakers Back New Bill To Put All Tax Under One Basket

 Lagos State House of Assembly don increase dia effort to stop multiple taxation and illegal collection of levies across di state. Dis one follow report wey Chairmo, House Committee on Finance, Hon. Obafemi Saheed, present for inside plenary on Monday, 16th of November, 2026, wey Rt Honorable Speaker, Mudashiru Ajayi Obasa preside over. Di bill wey dem title : “A Bill to Enact di Lagos State Harmonized Taxes and Levies […]

todayNovember 17, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds