UCL

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

We Go Take Risk To Do Special Things – Arne Slot

Arne Slot say Liverpool believe say dem fit do “special things” when dem host Paris Saint-Germain for Anfield for Champions League quarter-final second leg on Tuesday night. Goals from Desire Doue and Khvicha Kvaratskhelia give PSG 2-0 win for first leg wey dem play for Parc des Princes on April 8, but the Dutch coach say di work wey dey front no be mai mai. Liverpool need 3 goals to […]

todayApril 14, 2026 3

Sports

Lookman Eye Champions League Semi-final As Atletico Madrid Battle Barcelona

Ademola Lookman dey prepare body to become di only Nigerian wey go reach UEFA Champions League semi-final dis season as Atlético Madrid dey host FC Barcelona for dia important second leg quarter-final today. Atlético get two-goal advantage after dem win di first leg for Camp Nou. For Nigerian fans, all eyes dey on Lookman wey don score 5 goals and give 3 assists in 16 appearances since e join Atlético […]

todayApril 14, 2026 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app