Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say na Super Eagles star boy, Ademola Lookman 31st minute goal na help Atletico Madrid beat Barcelona for Champions League match, helleping dem move to di semi-final.
Atletico bin carry 2-0 advantage from first leg, but Barcelona come level am for early 25 minutes through Lamine Yamal and Ferran Torres goals for di return leg.
After dat one, Atletico no panic, dem still hold body well under coach Diego Simeone and continue dey press.
Later, fine team play land for Lookman leg, as e finish am sharp sharp to seal 3-2 aggregate win give Atletico and carry dem go semi-final.
Written by: Ridwan Agbomeji
Ademola Lookman Barcelona LAMINE YAMAL UCL
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026