UEFA CHAMPIONS LEAGUE

21 Results / Page 3 of 3

Background

Sports

Mbappe Score Two Penalties As 10-Man Real Madrid Win Marseille For Champions League Opener

Los Blancos chop early blow as Trent Alexander-Arnold pull up just three minutes into di game with wetin look like hamstring injury. As if e no do, another wahala land for Los Blancos as Dani Carvajal, wey replace Alexander-Arnold collect red card with just 18 minutes to go, after e face Geronimo Rulli and use head charge the Marseille keeper. But the 15-time European champions still waka commot with victory, […]

todaySeptember 17, 2025 95

Sports

Alexander-Arnold Fit Miss Six Weeks Because Of Injury

Trent Alexander-Arnold dey expected to miss up to six weeks with hamstring injury wey e pick during Real Madrid Champions League win over Marseille. Alexander-Arnold, 26, start Tuesday match for Bernabeu but na only five minutes e last as dem comot am sharp-sharp after e injure him left leg.  Real Madrid confirm di injury after dem run tests Wednesday morning. Sources dey talk say Trent go dey out for at […]

todaySeptember 17, 2025 74

Sports

Osimhen Go Show For Gala UCL Opener

Galatasaray striker Victor Osimhen dey set to make him return for Champions League next week after dem fear say him injury fit keep am out for long, but the fear don calm down now and e don bring relief for the Turkish champions. According to Kemerburgaz, Osimhen no go follow play the league match wey dem get away to Eyüpspor so dem no go risk am, as dem dey prepare […]

todaySeptember 12, 2025 45

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds