Ukraine War

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Russia Embassy Deny Say E Dey Recruit Colombian Fighters for Ukraine War

By: Yusuf Abuh Russia embassy for Colombia don deny allegation say e get hand for network wey dey recruit Colombian mercenaries to fight for Ukraine war. Di embassy tok dis one on Wednesday after Colombian news outlet Noticias Caracol publish investigation on Monday wey claim say Moscow dey use Colombians support dia war against Kyiv. According to di embassy, dem no get any connection with di recruiters wey di report […]

todayAugust 6, 2026 10

obodo oyinbo

North Korea Stand Gidigba With Russia Over Ukraine War

  By : Jolayemi Olajide North Korea don konfam say e still dey support Russia for di Ukraine war after di foreign ministers of both countries meet for Moscow, according to state media on Tuesday. Since Russia begin full-scale invasion of Ukraine for early 2022, North Korea and Russia don strengthen dia relationship despite international pressure. Reports say Pyongyang don send soldiers and weapons go help Russia, while Moscow dey […]

todayJuly 21, 2026 14

foreign

Russia Rain Missiles, Drones on Ukraine, kpai  Four Pipo

Edited by Ebi Oboko Russia launch don go  fresh drone and missile attacks on Ukraine overnight, kpaing at least four people. According to Ukrainian officials, Di attacks happen just one day before Ukraine allies go meet for Paris to discuss fresh ways to pressure Russia make di war end. Ukraine air defence system don dey struggle as Russia continue to fire ballistic missiles in recent weeks.

todayJuly 12, 2026 19 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds