How US Blockade Put Dey Affect For Iran Oil Business
By: Esther Ayoola Iran Parliament Speaker Ghalibaf tuk say US blockade nor be any issue to dem, and say Iran fit still manage di pressure for about 30 days. US dey insist say di blockade dey affect Iran oil trade, and e fit force dem to store oil reach level wey go slow or stop production. According to reports, Iran oil storage don rise since April 13, especially for Kharg […]