US And Israel Join Body Put Naval Blockade On Iran Ports
Prime Minister Benjamin Netanyahu don decide say Israel go support US President Donald Trump plan to put naval blockade on Iran, and say dem dey work closely with America. US military don announce say dem go start the blockade for all Iranian ports after tuks with Iran jam beta rock. Trump also tuk say dem go block the Strait of Hormuz, wey be very important trade route, until Iran open […]