US politics

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

US Senate Move To Block Trump From Carry Military Action Against Iran

By: Esther Ayoola United States Senate don advance tuk on how to control War all to stop Donald Trump from using military force against Iran without Congress approval. Dem do di voting on Tuesday, say some of trump party mehn sef join Democrats support di move. Di US senators also express concern say di way di war dey go for Iran dem nor understand again oh, even with ceasefire for […]

todayMay 20, 2026 8

obodo oyinbo

Trump Konfam Say US-Iran Ceasefire Dey Weak As Tension Still High

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump don konfam say di one-month ceasefire between US and Iran dey shake wetin nor good and dat e dey on “massive life support”. E yarn dis one for im Oval Office on Monday, say even with di ceasefire, di gbege for di middle east don continue. Meanwhile, Iran parliament speaker Mohammad Ghalibaf reply say dia military ready to respond sharply if any attack […]

todayMay 12, 2026 11

International

How X New Location Feature Don Expose Big US Politics Accounts

Dozens of big-engagement accounts for X don dey accused say dem dey mislead people after new transparency feature wey dey show user location drop. People for social media notice say some pro-Trump accounts wey dey post about US politics actually dey outside US, and some anti-Trump accounts too dey give wrong location. Some of these accounts don get millions views, likes, reposts and replies wey fit bring dem money from […]

todayNovember 25, 2025 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds