By: Esther Ayoola
United States Senate don advance tuk on how to control War all to stop Donald Trump from using military force against Iran without Congress approval.
Dem do di voting on Tuesday, say some of trump party mehn sef join Democrats support di move.
Di US senators also express concern say di way di war dey go for Iran dem nor understand again oh, even with ceasefire for di region, say dem sti dey fight, dat dem nor understand.