U.S Take Over Venezuela Oil Money
By Ebi Oboko US say dem don dey control Venezuela oil sales and dat, na dem go decide how Venezuela go take spend dia money. US Department of Energy na dey troway dis one for social media, say dem don even start to sell the oil for world market, and all the money go first enter bank accounts wey US dey control. Dem say, dem don succeed sell about 30 […]