Venezuela US tension

1 Result / Page 1 of 1

Background

foreign

US Kpai 4 Pipo For New Pacific Attack As Tension With Venezuela Dey Bubble

By: Rilwan Agbomeji US military don yarn say dem don kpai four people for one latest strike on boat for Eastern Pacific Ocean. Di gbege happen Wednesday afta US lawmakers vote down resolution wey suppose check Trump wahala for Venezuela. US Southern Command (SOUTHCOM) talk say di four na male narco-terrorists, but dem no show any real proof say di boat dey do drug waka. Dem still yarn say di […]

todayDecember 18, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app