vladimir putin

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Trump Tell Putin To Stop Firing Kyiv For Di Next 7 Days

By: Esther Ayoola Ukraine Presido, Volodymyr Zelenskyy, nor bi small happiness for am yesterday, say Donald Trump tell Russia to stop attack on Kyiv and some other towns for seven days. Zelenskyy tuk say, im support Trump and dat, e go hellep protect pipo during di cold winter. Dis pause for bombing dey come afta di leaders  tuks for United Arab Emirates, say, di next tin na to reach peace […]

todayJanuary 30, 2026 3

obodo oyinbo

President Trump Invite Putin To Join Im ‘Board of Peace’ Movement

By: Esther Ayoola Oooh, US presido, Donald Trump dey find trouble sha, say im don invite Russian Presido Vladimir Putin make e join im “board of peace” wey go try solve all di shootie shootie wey dey go on for di world and hellep manage Gaza war. Dis invitation sef dey come, when Russia sti dey war with Ukraine, di mata sef don tey, nearly four years. Trump dey try […]

todayJanuary 20, 2026 13 15

International

UK Give Putin Warning As Russian Ship Waka Enter Dia Waters

Di UK government don warn Kremlin on Wednesday after say one Russian military ship don enter British waters and direct lasers at UK pilots. Defence Secretary John Healey yarn for reporters say di ship don enter UK waters for di second time dis year, after one earlier incursion for January. E talk say di Yantar dey for di edge of UK waters, north of Scotland, and don enter di UK […]

todayNovember 19, 2025 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app