Warri City Stadium

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Big-FIFA-Presido-Infantino-Don-Land-Inside-Warri.jpg

Sports

Warri pipo dey jolificate as di FIFA Presido, Gianni Infantino, land for  Delta State, today Friday, November 20, 2026, Na di Delta Govo, Sheriff Oborevwori, welcome am ahead of tomorrow opening of Warri City Stadium and Hussey College pitch Di FIFA presido tok say body sweet am as e come. E stii clap hand for Warri grassroots football and troway salute give Nigeria Flamingos for dia Under-17 Women's World Cup victory. […]

todayNovember 20, 2026 10 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds