Washington shooting incident

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Suspected Shooter For Trump Dinner Arrange Bodi For Court Today

By: Esther Ayoola Di ogbonge senior gunman wey dem accuse say go scatta U.S Presido Donald Trump gala dinner for Washington D.C. USA on Saturday night, say like dis now go make first appearance for court today. According to U.S officials, say di suspect allegedly bin wan kpai Trump and other top officials during di press dinner before. Trump himself post video and pictures of how security agents rush am […]

todayApril 27, 2026 1

obodo oyinbo

King Charles State Visit To U.S To Go Ahead As Plan Afta Washington Shooting Incident

By: Esther Ayoola Britain King, Charles III state visit to U.S, like dis, go sti go as planned, even when jaguda boys Shoot U.S presido Donald Trump Ear miss. Dis konfamation sef dey come from  Buckingham Palace  on Sunday. Di incident hapun for White House Correspondents’ Association dinner on Saturday night, just less than 48 hours before King Charles and Queen Camilla go begin dia four-day visit. Palace tuk say […]

todayApril 27, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds