Wole Olanipekun (SAN)

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Court Sift Atiku and ADC Suit Against Tinubu To October 13

By: Mariam Ajayi Abuja Federal High Court don shift Atiku Abubakar and ADC case against President Bola Tinubu and INEC to October 13 for hearing. As court open today, di plaintiffs lawyer, Joseph Silas, yarn say everybody don receive and answer court paper well-well after previous argument over service matter don scatter before. President Tinubu lawyer, Wole Olanipekun (SAN), come remind the judge how INEC lawyer bin agree to collect […]

todaySeptember 29, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds