Women’s Football

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

 Super Falcons Camp Don Swell As Three More Stars Land

By : Jolayemi Olajide Esther Okoronkwo, Michelle Alozie and Uchenna Kanu don join Super Falcons camp for Casablanca as di team dey step up preparation for dia next competition. Di arrival of di three players don make di number of footballers for camp reach 22, while Gift Monday, Deborah Abiodun and Folashade Ijamilusi dey expected to join later today. Di Super Falcons begin dia final preparation since last Monday, and […]

todayJuly 21, 2026 7

Sport Yarns

Super Falcons Land Camp, Ready To Show Senegal Pepper For Friendly

By: Esther Ayoola Super Falcons players don begin baf enter camp for Ikenne, Ogun State, as dem dey prepare for two friendly matches against Senegal before WAFCON. Dis one dey happen after Naija Football Federation (NFF) release di names of 23 players wey di head coach, Justine Madugu, select for di big matches. Top stars like captain Rasheedat Ajibade, goalkeeper Chiamaka Nnadozie, and veteran striker Asisat Oshoala all dey inside […]

todayJune 1, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds