Sports

Super Falcon Lose World Cup Ticket To South Africa

todayAugust 14, 2026 4

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Super Falcon don lose 2-1 to South Africa on Thursday for WAFCON play-off in Morocco, ending Nigeria hope of reaching 2027 Women’s World Cup.

Nigeria had already miss qualification after dem lose to Cameroon for quarter-final on Sunday.

Di defeat also end Falcon record of reaching at least semi-final for every WAFCON.

The loss mean Nigeria go miss the Women’s World Cup for di first time since di tournament start for 1991.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds