Mohbad Widow Wunmi Yab Her Papa-in-law Lawyer Withdraw From Di Case
Wunmi, di wife of late singer Ilerioluwa Aloba wey everybody sabi as Mohbad, don react to di gist wey talk say her papa-in-law, Joseph Aloba, lawyer don withdraw from di court case wey demand DNA test for her pikin, Liam. Joseph Aloba bin talk say he wan make dem do DNA to confirm whether di small boy wey Mohbad leave behind truly be im son. For post wey Wunmi drop […]