Lagos

Tanker Driver Run Comot As E Kpai One Pesin For Lagos

todayMarch 26, 2026 6

Background
share close

One tanker driver don run comot after e motor jam one dispatch rider for Cele Bridge area along Apapa–Oshodi Expressway for Lagos on Wednesday.

LASTMA tuktuk, Taofiq tok say di HOWO tanker wey carry diesel dey move when e jam di bike, crush di rider under di motor.

Di impact strong well-well as di rider die sharpaly for di spot before help fit come.

Authorities still dey find di driver wey run, as dem dey investigate wetin cause di crash and how to prevent another one.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app