By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don call for beta economic unity among African countries, say Africa, need policies wey go boost industrial growth
Di Seniorman, Presido, tuk dis one on Tuesday for Nairobi, Kenya, during Africa Forward Summit wey hold for Kenyatta Convention Centre.
Baba Seyi Scatta everywia, promising dat, Naija blue economy fit help push Africa development, normal, and dat di only tin be say insecurity and uncertainty dey press Naija for neck.
However, im insist say all African countries need work together to drive di Ogbonge development wey di Africa need.