Lagos

Tinubu Hail Navy Boys As Dem Take Drive Papi Waters Wey Bi Ole Comot

todayJune 2, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Oga Presido Bola Tinubu don hailed di Nigerian Navy say dem carry beta muscle enter water, as dem look piracy eye-to-eye pull am comot and block di tap of crude oil thief-thief.

Tinubu yarn dis beta words on Monday for Lagos during di International Fleet Review inside Eko Atlantic Waterfront, to mark di 70 years birthday of di Navy.

Baba Seyi salute di navy boys say dia doings don give peace of mind to all di water side communities.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds