National

Tinubu, Shettima to Fly APC Flag for 2027 Election

todayJuly 11, 2026 10

Background
share close

Edited by Ebi Oboko

All Progressives Congress, APC, don officially retain Vice Presido, Kashim Shettima as running mate to wi oga  Presido,  Bola Tinubu for di 2027 presidential election.

Di party don submit di names of Tinubu and Shettima as dia presidential candidates for di poll.

APC National Publicity Secretary, Felix Morka, tok say di party get confidence say e go win and remain for power after di 2027 general election.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds