Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
U.S. Presido Donald Trump say di fight with Iran fit last four weeks.
E tuk dis one for interview, say di country big, so e go take about four weeks or less.
And from report say na three U.S. soldiers don kpai and five get serious wunjury.
Trump dey praise im soldiers wey die, call dem “great people and dat, Iran must hear word.
Written by: Ridwan Agbomeji
geopolitics Trump Iran war 2026 US-Iran conflict update 2026
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026