obodo oyinbo

Trump Warn Iran Say “Clock Dey Tick” As Peace Tuk For Israel, Iran Jam Rock

todayMay 18, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

US Presido, Donald Trump don warn Iran, say, time dey run out, as tuks to end di war jam rock.

Im drop dis message for Truth Social, say if dem no hurry, dem go finish iran and dat “time dey very important.”

Di message come as e meet Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu on Sunday, while tension sti dey high between Israel and Iran.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds