obodo oyinbo

Trump, Zelenskyy Talk Say Russia-Ukraine Peace Deal Go Soon Hapun

todayDecember 29, 2025 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

US President Donald Trump and Ukraine leader Volodymyr Zelenskyy don share update say di peace deal between Russia and Ukraine dey make sense small small after dem meet for Florida.

Trump say afta im discussion with Zelenskyy and earlier call with Russian President Vladimir Putin, Moscow and Kyiv don dey agree small small to end di war.

Zelenskyy tuk say di 20-point peace plan,  don  reach 90 percent agreement, while security guarantee between US and Ukraine na complete 100 percent.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app