Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Two people kpai on Thursday as Israeli drone strike hit one minibus for eastern Lebanon, even as ceasefire still dey in place.
Lebanon State News Agency NNA talk say di drone hit di vehicle for Hosh al-Sayyed Ali road inside Hermel area.
Di attack don raise fresh concern about who break di ceasefire and how di strike take happen.
Israeli military spokesman, Avichay Adraee, claim for X say di drone target one person wey dem call terrorist operative for Al-Nasiriyah, eastern Lebanon.
Written by: News Editor 1
ceasefire violation eastern Lebanon Hermel district attack Israeli drone strike
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025