Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Five U.S Democratic lawmakers don bring one ogbonge bill to make gornment investigate, who kill five-year-old Palestinian pikin, Hind Rajab, her family and di paramedics wey try save her.
Senator Peter Welch and four oda representatives tuk say di bill go make Trump administration answer questions about di way civilians dey suffer for Gaza.
Di bill come afta one video go viral of Hind Rajab, calling for help.
Di Pikin nor survive because Israeli forces Kpai her before paramedics fit reach.
Written by: News Author
Gaza civilian investigation Israeli forces Gaza US foreign policy US lawmakers bill
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026