Sports

UEFA Drag FIFA Say Why Dem Do U-turn For Balogun Ban

todayJuly 6, 2026 6 3

Background
share close

By: Yusuf Abuh

UEFA don accuse FIFA, wahyooo don dey inside di world cup oh say why dem go suspend Folarin Balogun one-match ban for one year.

Dat one mean say, Balogun go play for USA World Cup Round of 16 match against Belgium.

FIFA take di decision after US President Donald Trump intervene for di matter, and di move don spark plenty argument.

UEFA  say FIFA cross di red line by dia decision, dat normally Balogun suppose serve di ban.

Any how sha, later dis evening Portugal dey package Spain for dia round of 16 tie while USA go face Belgium early mormor tomorrow.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds