Wi Minister of Works, Dave Umahi, don water down di tuk say na di Lagos-Calabar Coastal Road project dey cause di heavy flooding wey dey for Lagos.
Umahi clear the air on Thursday for Plateau State, wia dem go package projects
Umahi say, in fact na di road project sef dey save Lagos communities and estate from becoming river Niger