obodo oyinbo

US Presido, Trump Give Big Announcement Say Ceasefire With Iran Likely To Continue

todayApril 22, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

U.S presido, Donald Trump don make public announcement, say di ceasefire wey dey between US and Iran go sti continue till two countries go complete dia peace tuks.

Di senior man sti put for im Truth social say, di blockade wey dem put for Iran ports go sti dey, until Tehran bring one clear and united proposal.

Say like dis, nobody too sure how di US-Iran tuks go be as di earlier ceasefire suppose expire dis week.

Meanwhile, Vice President JD Vance wey suppose travel go Islamabad on Tuesday never sti travel, waiting for White house to share update.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app