obodo oyinbo

US Top Diplomat Rubio Enter Vatican Meet Pope Leo XIV To Tuk About Iran War

todayMay 8, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

US Secretary of State Marco Rubio don finally enter Vatican on Thursday go meet Pope Leo XIV, wey be di first US pope.

Dis meeting sef dey follow tension between White House and Vatican over Pope position on di war for Iran.

Rubio, wey be Catholic, on clear mata “say na serious tuk” e wan do with di Pope and Vatican top diplomat Pietro Parolin.

Vatican side say, dem ma go just listen to wetin Rubio wan tuk, since na US side request di meeting and e go hapun today Friday.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds