Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Vice Presido Kashim Shettima don explain why im go open di Naija House for 2026 World Economic Forum (WEF) for Davos, say, na to hellep Naija show seriousness for global economy.
Him yarn say di pavilion na historic step wey go make Nigeria no dey siddon look, but dey waka actively for international economic matter.
Shettima tuk plenty give tori pipo, afta di opening say, Nigeria House show say di country dey ready, to gbab respect from rest of di world.
Written by: News Author
Kashim Shettima Nigeria House Davos Vice President Shettima World Economic Forum
todayJanuary 19, 2026 7 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025