Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Vice Presido, Kashim Shettima don make am clear say security for Naija sti be top priority for gornment, as pipo dey worry about rising insecurity.
Oga Vice presido tuk am on Monday for Abuja during one ogbonge book luanch, wia im go do Special Guest of Honour.
Shettima laud di mata for everybody to hear for di event say, na sti gorment responsibility to protect citizens and dat Baba Seyi don turn all di stones for di obodo naija to say na security im dey find and go continue.
Written by: News Author
Government security assurance Kashim Shettima national security Nigeria Nigeria security situation
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026