Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Vice President tuk say Naija need serious plan to train young leaders, because na dem dey carry di future of di country.
Di vice presido hammar dis mata for Abuja Dialogue 2026 for Abuja, say time don reach to stop tuking, telling leaders to show workings.
Shettima make am clear say, if gorment nor invest on youth, say dem dey endanger di future of di kontri.
Written by: News Author
investment in youth Nigeria Kashim Shettima Nigeria youth dialogue Youth Empowerment Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026