Youth Empowerment Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Vice Presido Shettima Put Bodi For Youth Dialogue, Call For Investment

Vice President tuk say Naija need serious plan to train young leaders, because na dem dey carry di future of di country. Di vice presido hammar dis mata for Abuja Dialogue 2026 for Abuja, say time don reach to stop tuking, telling leaders to show workings. Shettima make am clear say, if gorment nor invest on youth, say dem dey endanger di future of di kontri.

todayApril 14, 2026 7

Lagos

Senator Abiru Ginger Lagos Youth To Put Body For Politics

By: Esther Ayoola Oga senator wey dey represent Lagos East Senatorial District, Tokunbo Abiru, don drop yarns, say Naija politics don change colour and dat na youths dey run di show now. E yarn dis one as keynote speaker for Eko Youth Parliamentary Summit wey shelle for Lateef Jakande Auditorium inside Lagos State House of Assembly premises for Alausa, Ikeja. Abiru ginger youths like motor battery, say make dem dey […]

todayFebruary 23, 2026 11

National

First Lady Remi Tinubu Charge Youths As Dem Launch Dream Centre For OAU

By: Esther Ayoola Wife of wi oga Presido, Senator Oluremi Tinubu, don tell Nigerian youths to dream big and work hard to make dia dreams come true. She yarn dis one on Thursday for Obafemi Awolowo University, Ile-Ife, during di opening of Oluremi Tinubu Dream Centre, one digital library wey  di Ooni of Ife build for her, with hellep from NITDA. According to di First Lady, di centre na big […]

todayJanuary 30, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds