National

Vice Presido Shettima Vow To Speed Law To Deliver Ogbonge Public Administration

todayMay 11, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Vice Presido, Kashim Shettima don assure, say Federal Gornment go reach out to important stakeholders make dem pass ogbonge amendment bill to change Naija administration wey dey before National Assembly.

Say dis bill go change name of Institute of Chartered Secretaries and Administrators of Naija (ICSAN) to match modern governance level and also expand dia doings.

Shettima tuk dis one when ICSAN delegation led by Presido and Chairmo of di Governing Council, Uto Ukpanah visit am for Presidential Villa for Abuja.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds