By: Esther Ayoola
Leader of Obidient Movement, Dr. Yunusa Tanko, address matas why labour party 2023 president candidate, Peter Obi pick Enugu State take join ADC, say na to pass strong political message ahead of 2027 elections.
Speaking with tori pipo, Tanko say Obidient leaders and supporters wey back Obi for 2023 don already dey Enugu for di defection event.
Tanko say Obi choose Enugu instead of Awka because Enugu na di historical capital of di East and di place dey carry strong political meaning.
As dis news dey go on, dey big event dey shelle for Enugu state capital Enugu