OBODO NAIJA

Wike Confirm Say PDP Go Enter 2027 Election

todayApril 3, 2026 1

Background
share close

Federal capital territory minister, Nyesom Wike don share update say Pipos Democratic Party go surely contest for 2027 general election, despite wetin pipo dey tuk say di party no get wait again.

Im yarn dis one on Friday during one media meeting, wia im clear every, say PDP still dey strong even though say dem never produce president since 2015.

According to Wike, di party need focus more on state and grassroots politics, no be only presidency, and build strong structure from bottom go up.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app