National

Wike Knock Peter Obi, Call Am Jell Off Rice Leader

todayJune 2, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

FCT Minister Nyesom Wike don criticize former Anambra Govo and former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, say leadership need courage and quick decision-making, nor be to dey run from problem, be di way.

Wike tuk dis one, while im dey react to how pipo dey see Obi leadership style for TV sit down tuk.

According to di senior man minister, say Obi na food is ready leader, dat means im nor dey like put body for any serious fight.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds