Nyesom Wike

35 Results / Page 1 of 4

Background

OBODO NAIJA

Wike Promise Qatar Help Over Embassy Land For Abuja

By: Jolayemi Olajide Federal Capital Territory Minister, Nyesom Wike, don promise Qatar gornment say FCT Administration go support dem to settle wahala over land wey dem allocate to Qatar embassy for Abuja. Wike media aide, Lere Olayinka, reveal dis one for statement wey e release on Tuesday. Wike give di assurance when e meet Qatar Ambassador to Naija, Yousef Ahmed Al-Hail, for Abuja, as dem discuss diplomatic relations, urban development, […]

todayOctober 13, 2026 8

OBODO NAIJA

Wike Tok Say Na Hin Chase Lawal Comot From PDP

By: Jolayemi Olajide FCT Minister, Nyesom Wike, don fire back at Zamfara Governor, Dauda Lawal, after e call am dat guy. Wike tok dis one on Tuesday during media parley, as e claim say na im make Lawal comot from Peoples Democratic Party, PDP. E talk say even though Lawal get money, im and im people no fit stand against am when dem still dey inside PDP.

todayOctober 13, 2026 4

OBODO NAIJA

I Go Resign If Tinubu Lose for Rivers, FCT – Wike

Minister of di Federal Capital Territory, Nyesom Wike, don vow say e go resign from im position as minister if Presido Bola Tinubu lose di 2027 presidential election for Rivers State and FCT. Wike make dis statement during meeting with leaders and members of Apo Mechanics and Traders Association for Abuja, as e say im stay for Tinubu cabinet depend on whether e fit deliver electoral victory for di Presido. […]

todayOctober 1, 2026 11

OBODO NAIJA

Wike Deny Say He Rig 2023 Election For Tinubu

FCT Minister, Nyesom Wike, don deny allegate say e rig 2023 presidential election for South-South to favor Presido Bola Tinubu against Labour Party candidate, Peter Obi. Wike tok dis one for TV siddon tok with tori pipo for Abuja, on Wednesday say dat allegate na anyhow tok wey no hold water, say na just social media gist wey dey spread. E say di election results come from strategy wey dem […]

todaySeptember 24, 2026 15

National

Wike Say Tinubu Give Makinde N50bn Despite Political Wahala

By: Ayobami Dada FCT Minister, Nyesom Wike, don tok say, Presido Bola Ahmed Tinubu do wetin e fit do to support Oyo State Govo, Seyi Makinde, even after di political wahala wey happen between dem after di 2023 election. Wike tok dis for TV siddon tok on Monday, as e answer question on whether Tinubu treat Makinde well despite di support wey di Govo give am for di 2023 presidential […]

todaySeptember 22, 2026 13

National

Wike Say Im Main Target Na To Make Sure Tinubu Win 2027 Election

By: Ayobami Dada FCT Minister, Nyesom Wike, don tok am again ooo, say im number one political target now na to make sure say President Bola Ahmed Tinubu win di 2027 presidential election. Wike talk dis on Monday for Abuja after e inspect some ongoing road projects across di Federal Capital Territory (Abuja). E also deny some kind tok say di Rainbow Coalition wey e dey part of na plan […]

todaySeptember 22, 2026 12

OBODO NAIJA

Tinubu Fit Settle Wike, APC Gov Palava For France

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu fit intervene for di growing wahala between some All Progressives Congress governors and FCT Minister Nyesom Wike ahead of di 2027 elections. One senior presidential aide talk say Tinubu dey expected to bring di two sides together to settle dia differences. Di aide say di meeting fit happen for abroad before di end of di week, as Tinubu dey currently on vacation for France. […]

todaySeptember 18, 2026 8

OBODO NAIJA

Wike Tok Say Kwara Gofnor Dey Blame Am For Everything

By: Mariam Ajayi FCT Minister, Nyesom Wike, don tok say Kwara State Gofnor, Abdulrahman Abdulrazaq, dey always blame am for anything wey happen for im office or house. Wike talk dis one for interview with tori pipo on Tuesday, say anytime di Gofnor see snake or any kind reptile, e go say, “Na Wike.” Di FCT Minister also accuse Abdulrazaq say e dey focus more on gossip instead of doing […]

todaySeptember 16, 2026 14

OBODO NAIJA

ADC Chieftain Tell Wike to Warn Kuje Chairman Over Threat

By: Kofoworola Olayinka ADC chieftain, Okai Austin, don ask FCT Minister Nyesom Wike to caution Kuje Area Council Chairman, Samuel Shekwolo, over comments wey e describe as dangerous and divisive. Okai make di call on Wednesday for Abuja after one viral video allegedly show Shekwolo threatening to deal with people wey dey criticise am for social media. Di Kuje chairman also allegedly tell residents wey no support APC to comot […]

todayAugust 26, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds