Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Some group of women based on gbege for area for Jos don form vigilante group as jaguda boys no allow dem drink water keep cup dey patrol streets for night.
Di group oga, Blessing Ngozi Emmanuel, ni yan pipo dis update on Wednesday, on how e take dey do dem for di Jos.
She press tuks on how both Christian and Muslim women take dey do collabo, sacrifice dia comfort to protect dia children and communities.
According to her, di vigilante na grassroots effort to support security agencies as government no show workings on top di marras.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026