Politics

2027 Presidential Election Go Be My Last To Contest – Atiku Abubakar

todayApril 16, 2026 7

Background
share close

Former Vice President, Atiku Abubakar don agree finally say na 2027 presidential election go be im last attempt to become Nigeria president.

E yarn dis one on Wednesday night during interview for TV sit don tuk, when dem ask am about im age and di coming election.

Atiku explain say by dat time e go dey close to 80 years, so di stakes high and e no sure say e go run again after dat.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app