OBODO NAIJA

My Gornment Care For Every Bodi – Presido Tinubu

todayApril 11, 2026 3

Background
share close

Wi oga Presido, Bola Tinubu don talk say im gornment still dey serious to tackle main problems like hard economy, light wahala and security issues for di obodo Naija

Tinubu yarn dis one for Yenagoa, Bayelsa State, say im gornment still dey focus on policies wey go help poor people and those wey dey vulnerable pass.

Oga Tinubu add say e no go stop to dey move forward, and e go continue to find ways to support people wey dey struggle.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app