obodo oyinbo

5.8-Magnitude Quake Hit Off Cuba Coast, No Casualty Report Yet

todayMarch 18, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say One 5.8-magnitude earthquake hit near di coast of Cuba early Tuesday,

According to United States Geological Survey, e hapun for 11.6 kilometer deep, 49 km south-southwest of Maisi town.

Cuba dey try fix electricity afta di whole island blackout.

Aftershocks reach 4.7 magnitude, USGS say no danger at all, dat dem dey monitor di situation.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app